Smoking Shisha Vs Cigarettes / Many young pipo tink say shisha beta pass cigarettes because water dey 'filter' di smoke from shisha but medical sabi pipo don find out say shisha na im even worse pass.